Breaking News/Metro

Critics Mock FCT Minister, Nyesom Wike, For Holding Umbrella For Former President Goodluck Jonathan (With Photos)

Critics Mock FCT Minister, Nyesom Wike, For Holding Umbrella For Former President Goodluck Jonathan (With Photos) Written By Oshiobugie John- One old photo don resurface for internet, and e don cause wahala among Nigerians as dem see the moment wey former Rivers State Governor wey now be FCT Minister, Nyesom Wike, dey carry umbrella for Nigeria former President, Goodluck Jonathan, as rain dey fall....For More READ THE FULL STORY▶▶

Make una remember say before before, Wike and Jonathan bin get close relationship as Wike serve as Minister of State for Education during Jonathan government years back.
View pictures in App save up to 80% data.
Rare throwback image of Wike and President Jonathan

This old photo don turn to something wey people take dey laugh Wike, wey dey see himself as one of the top politicians for the country.

See wetin people talk about am online;

Jahmal Of Portharcourt: “See the man that calls himself a big man He held Umbrella loyally while searching for pawa. Today, he’s insulting Ijaw. Shame no dey catch Drunk!.”

Rolly: “Huh so President Jonathan should hold the umbrella? lol you say searching for power ? The glory was upon him , No Ijaw man fit run am ! The only Rivers man who could chase your boss AMAECHI outta office , You emergency lover of FUBARA . You depressed.”

Joshua: “Yes,he held the umbrella loyally,at least he did that to pave way for himself,did everything to support GEJ was he was in Power and till date he never said any negative words to GEJ..let the man Wike help to become a governor show loyalty too na..Never be an ingrate.” My people, wetin una think about this photo wey dey trend?...For More READ THE FULL STORY ▶▶

About the author

Utweets