Viral foto wey show as Nigerian Christians dey cari gun for church dey mislead pipu

Utweets
1 Min Read

Viral foto wey show as Nigerian Christians dey cari gun for church dey mislead pipu

Afta bandits attack worshippers Christ Apostolic Church (CAC) branch for Oke Isegun inside di Eruku community for Kwara state on November 18, different foto wey show as Christians allegedly cari gun as self-defence begin waka for social media Dem capture di attack for live stream, and e later comot for social media..Full content / Read original.

Share This Article