Friends and family no fit hold dia tears as dem bury legendary ex-Nigerian goalkeeper Peter Rufai on Friday 22 August...READ FULL; ORIGINAL POST; FROM SOURCE.
Na for Ikoyi Cemetery for Lagos, southwest Nigeria, dem bury Dodo Mayana as pipo dey call am.
Di legendary goalkeeper die on Thursday 3 July at di age of 61.…For More Details, Read The Full Story Here.
